Last updated: 6 days ago
My birth name na Nwamma Chiemerie Augustine, A full blooded igbo boy from anambra state, Nigeria. But my people dey call be BELIEVE BILLY.
First time wey I enter studio na 2015 and since den I don make mistakes and learn but i still dey thank God for the growth.
I dey call my kind of music AFRICAN MUSIC and E get plenty legendary people wey help me reach this sound like Bob Marley, Lucky dube, Chief Stephen Osita Osadebe, Oliver De Coque, 2 Baba, Fela kuti and Burna boy.
As i drop my single RASTAMAN e help me get stand, help me brand myself and my career and since then I no dey dull and I don follow up with another strong one LIFT ME UP (LMU), these songs don show people say I dey versatile and how highly spiritual and authentic my sound dey.
My music na reflection of my life and everything wey dey around me, I make am in a way wey dey entertaining but still dey highly inspiring ansd uplifting. I want make una continue to follow me for this my music journey, e get plenty good things I need do for the world and I believe with God and una by my side, I go run am.

Monthly Listeners
584
Monthly Listeners History
Track the evolution of monthly listeners over the last 28 days.
Followers
106
Followers History
Track the evolution of followers over the last 28 days.
Top Cities
96 listeners
54 listeners
38 listeners
25 listeners
25 listeners